Yemi alade

Oh my gosh

Yemi alade
Oh my goshOh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah

‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah

Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!

Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo

‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer

Oh meu deusSim, sim, sim
Sim, sim
Oh meu Deus oh
Oh meu Deus oh
Oh meu Deus oh
Ah ah ah ah
'My Tomatoe Jos' na wetin ele dey me chama
Ele não sabe wetin que eu faço estou louco por mim
Meninas finas eles muito, mas ele deixou dem e ele me escolheu
Ele diz como e ser, nenhuma outra garota se encaixa em mim
Eu não vou fazer você corna (corna, corna)
Você é minha verdadeira lova (lova, lova)
Seja inverno ou verão (verão, verão)
Baby, eu não vou enlouquecer (freaker)
Eu não enlouqueça
Para você eu não sou área de ir (eeeh, não há área)
Muitas torradeiras para minha área (muitas torradeiras para minha área)
Mas eu não lhes dou cara (para você eu não sou área)
Amor não dey eles cara (eh não ir área)
o que
Eh eh, sou levado
Oh não, sou levado
Oh meu Deus oh (eh, sou tomado)
Oh meu Deus oh (sou levado agora)
Oh meu Deus oh
Sim, sou levado
Ah
Baby você é bom, você é bom para mim
O único para mim oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
Nós vamos sempre concordar, ooo
Ah, se você disser, faça eu me acalmar, acalme-se
Se você disser que eu atiro, inicie
Se você disser que eu começo a latir como um Bingo
Wey apenas dey pular fora (wuff)
Eu não vou fazer você corna (corna, corna)
Você é minha verdadeira lova (lova, lova)
Seja inverno ou verão (verão, verão)
Baby, eu não vou enlouquecer (freaker)
Eu não vou enlouquecer!
Para você eu não sou área de ir (eeeh, não há área)
Muitas torradeiras para minha área (muitas torradeiras para minha área)
Mas eu não lhes dou cara (para você eu não sou área)
Amor não dey eles cara (eh não ir área)
o que
Eh eh, sou levado
Oh não, sou levado
Oh meu Deus oh (eh, sou tomado)
Oh meu Deus oh (sou levado agora)
Oh meu Deus oh
Sim, sou levado
Ah!
Oh meu Deus oh
Oh meu Deus oh (sou levado oh)
Oh meu Deus oh, ooo
'My Tomatoe Jos' (Jos)
Na wetin ele dey me chama (caramba)
Ele não sabe wetin Eu faço eu estou louco por mim (hah)
Belas garotas muito, mas ele as deixou e ele me escolheu
Ele diz como e ser, nenhuma outra garota se encaixa em mim
Yemi Alade oh
(Oh meu Deus, Fiokee)
Oh, Effyzzie sim sim sim
Coublon oh, e dey bater oh
Lova, Lova (swaps swaps)
Lova, Lova
Verão verão
Encontrou algum erro na letra? Por favor envie uma correção clicando aqui!